![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 33822 plays)Copy Link: rating: 2 stars/6 ratings Tweet Comments:~ 15 years ago
eddyz said: i de gbadu u Timaya walahi ta lahi i de gbadu ur music u ar the best. keep it on my guy. Na eddyz the yan. ~ 15 years ago
kouga said: @valinetime common shut ur stinky mouth up if u dont know what 2say. i have seen ur stupid wiseness. ewu ofia. Timaya abeg tell dem make dem hear. No body fit curse us baba God done already bless us. ~ 15 years ago
vinbrown said: i dey feel you timaya na god do am for you my guy keep it up na you biko ~ 15 years ago
Austinealexader said: YOU DEY TRY VERY WELL UR MUSIC DEY MAKE ME FEEL HAPPY. I LIKE FEEL UR MUSIC. MAY GOD BLESS U WITH NEW ASPIRATION ~ 15 years ago
valinetime said: kouga fool i fill that you are wise to know that the sky is big to conten and acomudact fools like you basterd who are you to speek where i valinetaino is speeking foool na ur mama wa da stupid and your papa wa da mad idiote Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |