Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Oyi / 2baba ft. Hi-Idibia


Play / DL → ( 54266 plays)


Tuface Idibia AKA 2baba has ushered us into the new year with this brand new single titled "Oyi" and it features his brother Hi-Idibia. 2baba describes the song as:
019! We have arrived! Happy new year great people. Make we usher in this new year with good music. Last year was good, this year will be 'good-er'.
Enjoy the song and lyrics below:

[Verse 1 – 2Baba]
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every **(breast*) wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show

[Verse 2 – 2Baba]
If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show (x2)

[Verse 3 – HI Idibia]
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?

[Chorus – HI Idibia]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Live show, live show
Mixing zeenofoster


Copy Link:


rating: 5 stars/1 ratings





Comments:

~ 5 years ago DrEkundayo said:
i can make you rich,bring back your ex_husband,ex_wife,ex_boyfriend or girlfriend only if you contac
Good day my people, am here to let you know that we help in aspect of life,+2349033435952/0 9033435952 Okay? There are so many difficulties in Man life which are meant to overcome,but no by ordinary thing can overcome all these problems, so I urge you to contact me if you having problem within yourself, such as lack of job, lack of money, marriage problems, child barrenness, business boosting, political upgrading, or you are having unhealthy problems such as malaria, typhoid, gonorrhea, appendix, eyes blindness, stroke, and lots more, you can contact or whatApp us on this line:+2349033435952/0 9033435952 If You Need Any Spiritual Help On Any of These: *Get Your Lover Back *Fruit Of The Womb Fibroid *Business Boom *Financial Breakthrough *Get Rich Without Ritual *Do As I Say *Bad Dream *Promise And Fail *Epilepsy *Spiritual Attack *Land/Court Case *Mental Disorder *Political Appointment *Visa Approval *Cancer *Examination Success *Spend And Get Back *Good Luck *Natural Health *Hypertension *Diabesity (Diabetic+Obesity)+23 49033435952/090334359 52 *Stroke *Sickle Cell *Impotency *Win Court Case *Promotion At Work *Commanding Tone *Protection Ring *Marriage Success *Love Ring *Favour Ring *Recover Lost Glory *Spiritual Power For Men Of God *Travel Success Ring *Job Success *Lotto/Pool Win And Many More. Make Haste To Call Baba ewenje On you can contact or whatApp us on this line +2349033435952/090334 35952 For Spiritual Problem Today And You Will Surely Get Solution To All Your Predicament. Ifa a gbe waa ooo... (Amen) i will not force you to type Amen you can contact or whatApp us on this line:+2349033435952/0 9033435952 We cure but God heal. Ifa a

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp