![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 41738 plays)The latest bride in town, Simi has dropped her first post-marital single and it is a serenading ballad as usual with the melodic voice of Simi, enjoy the song below and it has wonderful lyrics too: Simi – “Ayo” (lYRICS) [Intro] Legendury Beatz [Verse 1] My blessing come now Favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything when I touch For this life, everything wey I want Shey na mansion oh, shey na Porsche o o o? Na me get am oh, (Amin) If dem dey doubt no mind dem If bad belle come make you bind them My time don come o 0 Ayo wa gba lemi oh [Chorus] Ire ohh… Ire (Goodness ohh) Ayo mi de oh… Ayo mi de oh (My joy ohh) Everyday oh Showers of blessing rain on me Shey na money wey you want oh, Oya oo Abi o feran motor, Oya oo (Abi you want motor (car) Time e don come oh, ooo Ayo wa gba lemi o Happiness knocking, wole wa Prosperity something, wan gbe wa And blessing calling, o o o Ayo wa gba l’emi o [Verse 2] Asiriwa wa gbo, oo Where ever we go Victory wey no dey finish A’ni temi ni oh (It is for us oh) Loke loke, you no go run down (Higher higher, you will not run down) No more tension, no wahala Tori olawole Owo ti de oh (Money is here oh) Pounds ati Dollars Ayo ata lafia Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh Sha amin o Ani ko sha amin o [Chorus] Ire oh Ayomide oh… Ayomide Everyday oh Showers of blessing rain on me Shey na money wey you want oh Abi o feran motor (Abi you want motor (car)) Time e don come oh, ooo Ayo wa gba lemi Happiness knocking, wole wa Prosperity something, wan gbe wa And blessing calling Ayo wa gba lemi o [Verse 3] Atewo ko mi a’ro… *Atewo ko mi a’ro* Ol0rire oya ko ma ro (Emi re ooo, oh) Oya dance the dance of Olowo, Olowo As you go, money go follow Before you ask, God go answer Ayo ayo ayo ayo Ayo Simi dele oh Ola bamidele [Chorus] Shey na money wey you want oh Bi o fe ra motor (Abi you want motor (car)) Time e don come oh, joy don come Ayo wa gba lemi o Happiness knocking, wole wa Prosperity something, won gbe wa And blessing calling Ayo wa gba lemi o [Outro] Ore ore ore ore, ore wa gba leyin me oh Make this love dey sweet me for body, Ko wa gba lemi Ireti wo lemi oh (ireti gba lemi oh) Ayo ayo ayo ayo (ayo wa gba lemi oh) Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |