Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13716 plays)Lovam crooner Yzeboy is back with another one titled #Tune prod by Xl beatz, mix & mastered by P beatz this one is mad ...download and listen now Enjoy ,Share. IG:@yzeboyai Intro Yzeboy lelele Chorus Kele fine goni kele set goni Kele mad goni kele bad goni Kele carry goni kele come gimme x2 Oya dance oya bounce wine fi me tune baby x2 V1 Girly come come we go dance for my domot Baby turn turn I go carry you comot We go have fun i no go leave you run comot I go stand by you all day even the haters katapot Dance to the beat oya bounce fire girl Na you dey on top the rest them don slack I no want much you can gimme one dance You just dey dull abeg give my baby chance Echo) Dance to the beat oya bounce fire girl Na you dey on top the rest them don slack I no want much you can gimme one dance You just dey dull abeg give my baby chance Chorus:: V2 I don high go no weed smoking yeyeayi Me and you go flex girl no be joke yeyeayi We go dey my room ma on a lowkey yeyeayi Baby chill make you sip some coke yeaye baby oh Alaja Alaji Prada Gucci Nakam for my party (for my party o oh) Echo) Dance to the beat oya bounce fire girl Na you dey on top the rest them don slack I no want much you can gimme one dance You just dey dull abeg give my baby chance Chorus:: Outro Aisha my room ma You sweeter Mirinda yea Shout out to pbeatz yo Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |