Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Confirm / Patoranking Ft. Davido


Play / DL → ( 108580 plays)


Furthermore, In 2018, the dancehall star dropped songs like ‘Sunshine’, ‘Suh Different’ and featured in Timaya’s jam ‘Kom Kom’.
Nigerian superstar, Patoranking opens the book of the year with this much-anticipated banger titled “Confirm”.
The Afropop song “Confirm” features Davido Music WorldWide (DMW) boss, Davido. With production credits from Mr Kamera.
Patoranking builds up his forthcoming sophomore album ‘Wilmer‘, expected in few weeks.

FULL LYRICS:

[Intro]
Shekpe
Baddest
World best

[Patoranking]
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o

L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

[Davido]
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh

Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion

Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey

Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm

Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm

[Patoranking]
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh


Copy Link:


rating: 4 stars/2 ratings





Comments:

~ 5 years ago EkundayoOgunlana said:
Hello Am spiritualist The magic man, i can make you rich,bring back your ex_husband,ex_wife,ex_boyf
CHEIF Ekundayo IS HERE TO HELP PEOPLE call or whatApp us on this line:+2349033435952/0 9033435952 He Is The Greatest Herbal Spiritual Psychologist That Has Been Helping In Treating All Long Time Sicknesses With Solving All Types Of Problems Failed To Be Healed By Other Healers By Using Holy Spells With Herbal Mixtures Which He Inherits By His Great Father. He Has Been To India, China, And Brazil To Display The Power Of African. Call Him To Visit You Any Where Worldwide. Have You Been Worrying About Your Marriage? Then, This Is Your Time To Smile. Because, He Is Among The World' s Most Male Award Winning Marriage Consultant Who Has Fixed Many African' s Troubled Marriages. With His Miraculous Powers, He Can Solve Many Complications In Human Lives Spiritually. Do You Need A Life Time Partner? Do You Want Your Lover Back? Are You Stuck With Financial / Or Debts Troubles? Are You Suffering Because Of Bad Luck? Has Your Neighbour Been Laughing At You That You Will Die Fruithless? Are You Being Forced Into A Divorce? Do you need to clean your house from Evils & witch-crafts? Or You Want To Know What Future? Have Ahead Of You? If You Need Any Spiritual Help On Any of The Following - +2349033435952/090334 35952 *Promotion At Work *Commanding Tone *Protection Ring *Marriage Success *Love Ring *Favour Ring *Recover Lost Glory *Help For Guys That Works Online *Traditional Bullet Prove *Spiritual Power For Men Of God *Travel Success Ring *Job Success *Lotto/Pool Win *Barreness *Business Boom *Financial Breakthrough *Get Rich Without Ritual *Do As I Say *Examination Success *Spend And Get Back *Good Luck *Natural Health *Hypertension *Stroke *Impotency *Pennis Elongation *Early Ejaculation *Win Court Case Contact Cheif Ekundayo Of Ijebu On call or whatApp us on this line:+2349033435952/0 9033435952 For Divine Consultation. Notice- Baba Is Always Available To Help You Out Of your Situation, He Is A Very Kind Hearted Man That Loves Assisting And Counselling People Over Their Situation.@#

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp