![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 18494 plays)Ajebutter22 drops a signature love song where he drops pure gold in lyrics, this is the star rappers first single in 2019 and it is a wonderful song. Ajebutter22 is one of the members of the new school artists alongside talents like BOJ, Davido and Burna Boy. Enjoy this single below: Ajebutter22 – Lagos Love Lyrics [Intro] Olorun Classic [Verse 1] You be like plantain chips when I been in traffic all day U be like 100 litres when fuel scarcity don dey You be like NEPA bring light for one whole night a day U be like road wey dem fix pothole just yesterday You be like police wey no ask for bribe Conductor wey dey get change I wonder where they found you Love to be around you Doesn’t look that way But it’s beauty that surrounds you Tanker wey no leak water Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp I no fit dey risk am But for you I go think am [Hook/Chorus] So baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love [Verse 2] We are small chops in Saturday wedding Together we are Akara and Ogi in a morning setting Together baby I am so certain that you’re the one for me There’s no other person Bole to your ekpa Bread to your ewa Every single day know that I’m a lucky fella Nobody better You’re so rare like danfo with AC Girl you amaze me [Hook/Chorus] Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Olorun [Verse 3] Ninu Eko you’re number one sisi Na you I go still reason And when you go missing It’s like Alte vibes with no Jameson Ninu Eko you’re number one sisi Na you I go still reason And when you go missing It’s like Alte vibes with no Jameson [Outro/Hook] Let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Oh baby let me be your Lagos love I wanna be your Lagos love Olorun Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |