![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 76311 plays)From album C.E.O Copy Link: rating: 3 stars/5 ratings Tweet Comments:~ 15 years ago
mickymovies said: dis is it ..................... ..................... ................. incase u dont understand d lyrics of my speech, den visit d nearest website 4help. ~ 15 years ago
harwohzy said: dis is 2 much Fine tree no dey stay long for bush .dagrin may your soul rest in perfect peace ~ 15 years ago
jkandu said: Asiko Toooo U be d sweet wey dey my mouth now, u dey sweet my belle. u be da thing for d pack...... noise makers no dey last, this is da light, shine, shine on....... rememba i told yah, God no dey sleep. yes dagrin won feel e, won fe ku! make dem jum bridge now biggiano! rememba i told u dat time wey u dey even carry my little son go studio......... Na d real thing be dis........ no be NOISE! Dagrin..... u live on!!! even in death, i praise God for yah life ~ 15 years ago
jkandu said: Where dem dey Babalawo no get mouth 4 dis 1. ogbona feli feli Bibggiano! God neva commot hand for yah life, fly like d EAGLE dat u are....... love yah broda. u paid ur dues even in humility. Table don turn..... dem feel am 4 real. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |