Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Finish Timaya (reply) Finish Nico Gravity / .............


Play / DL → ( 68485 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/5 ratings





Comments:

~ 14 years ago patfidel said:
wo bu xiguan ni
oga mr finisher you see your life?no yab your fellow man openly for your life.no be advice o

~ 14 years ago megababeone said:
this is getting too much
i hope it will not cost a big fight in the music industrie

~ 13 years ago chichibrown said:
both na grace dey woorry dem
lf u no fit sing stop singing

~ 13 years ago eugyco73 said:
respect is a reciprocal
nico gravity apologise to timaya pls. nd let sleepin dogs lies, hp this 'll not bring biggy & tupac saga in naija music industry!!!!

~ 13 years ago djfx2 said:
tamiya no vasoooooooooooo
na gravitycoz am oooooooooooooooooooo

~ 13 years ago uwere said:
NICE ONE
that guy wey talk say in name na Gravity done mad

~ 13 years ago namoore said:
Die
timaya easy u don finish job 4 em head

~ 13 years ago mbima said:
GO AFTER WHAT YOU NO PLS
PLS MR COMMENT WRITERS, WRITE WHAT YOU NO OF AND DONT WRITE WHAT KNOWS YOU OK,
YOU ARE NOT INTO INDUSTRY AND YOU ARE TALKING AS YOU LIKE,WHY NOT NOT ASK B4 EMMMMMH UR SELF

~ 13 years ago pqxent said:
finish any body wey fuck up
make una dey finish any maga wey talk trash ,from pqx

~ 13 years ago nakajay4life said:
hahhahahhahahhah
hahhahahhahha you guys should stop debating hahhahahhah all our atist are out off music my prayer is that God should renew all our artist wisdom and vision to sing good song for us

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp