Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 12023 plays)Allen Jackxon finally let out his long anticipated song “Na Scam” We have all been scammed by the government even our friends. Lyrics: Allen Jackxon Stage Icons See, ah woah Na scam, na scam, na scam(CU's time nah dey) Na scam, na scam, na scam See, CHORUS: dem dey stand for we front Dem dey lie from head to toe(all na scam) Dem go pay 5k Even student sef no go broke(all na scam) Electricity everywhere Even light sef ah no go low(all ana scam) You too cheap outside But for IG girl you be goal(all na scam) Cus time nah dey Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam All the fine fine girls you see today Dem dey form like say dem no know the way Las las chale dem need the pay Abena just get off the way Davido get 30bila When I hear am Men I catch fever Holy boy, Well I'm not a sinner BB Naija, I was the winner You be artiste and you want to blow Smoke weed and drink ogogoro Do the needful and do the follow Las las na endorsement for Glo Education wey you see today 5months allawee dem never pay Tell me reason why guys no go turn gay Or you see them with guns on the way All these our politicians Them go come dey lie for the fans How about the electricians That can't just be given the chance We Don tire with all the crooks Wey go show con dey lie for the youths What about the ones wey go school Las las na them go be fool CHORUS: dem dey stand for we front Dem dey lie from head to toe(all na scam) Dem go pay 5k Even student sef no go broke(all na scam) Electricity everywhere Even light sef ah no go low(all ana scam) You too cheap outside But for IG girl you be goal(all na scam) Cus time nah dey Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam INEC with election result Result go comot before we go vote If you talk plenty dem go hook your throat Las las for prison like a goat Snake swallow 36billa Nothing wey come from your leaders You see all this jamb we dey write Write and your future will be bright EFCC go chase yahoo boys Dem no go chase the one wey dey on top Dem go dey chase the ones wey suppose dey hustle Give them family food make dem chop Na scam, na scam oh Everything na scam oh This life we dey live for naija I swear to god na scam oh dem dey stand for we front Dem dey lie from head to toe(all na scam) Dem go pay 5k Even student sef no go broke(all na scam) Electricity everywhere Even light sef ah no go low(all ana scam) You too cheap outside But for IG girl you be goal(all na scam) Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam oh Everything na scam oh This life we dey live for naija I swear to god na scam oh Na scam, na scam, na scam Na scam, na scam, na scam Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |