![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 32868 plays)2 Nigerian music veterans, 2baba AKA 2face Idibia teams up with Waje to produce this masterpiece titled "Frenemies" a song was also released by dotman days ago with thesame title, which of these songs does it for you? Enjoy freenemies by Waje and 2baba below: FULL LYRICS: 2Baba ft. Waje – “Frenemies Lyrics” [Intro] Ooooo uuuuhh Oooo oooo ooo Yah Yah Yah Pray For Wisdom Pray For Strength Ooooooooo [Chorus] Oh Lord Save Me From Frenemies Make Nothing Come Dey Join Our Destiny Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies For My House Oh Or Even If Na Overseas Oh Lord, Give Me Bazooka Make I Bomb Them Scatter Them From Area The Fire Wey Go Follow Them, Na Holy Ghost Fire My Brother, No Be Small Matter [Verse 1 – 2Baba] As I Look Out Through My Window, Me I No Dey See Them Abi – Them Don Enter House Already, Dey Follow Me Smoke My Kpoli Oh Lord Na You Go Safe Me And As I Take Another Step, I Hear Whatever I Hear , I Say Who Dey There Who Go Come Dey Bite Me For Here Meanwhile Before Na Mosquito I Been Dey Fear Na Everything Just Dey Suspicious In The Air I Start To Follow Dem Slowly Start To Wonder Why Them Won Short Themselves Off From The Glory I Start To Wonder How Them Know Me And If You Check Am Well Them Been Dey Feature For My Story [Chorus] Oh Lord Save Me From Frenemies Make Nothing Come Dey Join Our Destiny Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies For My House Oh Or Even If Na Overseas Oh Lord, Give Me Bazooka Make I Bomb Them Scatter Them From Area The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire My Brother, No Be Small Matter [Verse 2 – Waje] And If I Do You Wrong Before If I Table All The Matter On The Floor Would You Believe Me , Ahhh Would You Forgive Me Because I Don’t Want To Be Living With No Bad Blood And To Be Friends With The Person Is Not By Force I Want To Live My Life Abeg Make You Live Yours So Make You Carry You Wahala, Make I Carry My Cross Because, I No Fit Start To Explain Your Problem Me I Dey My Corner They Maintain My Problems Negative Energy No Go Ever Help Me Solve Them Chaiii See Me See Problem [Chorus] Oh Lord Save Me From Frenemies Make Nothing Come Dey Join Our Destiny Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies For My House Oh Or Even If Na Overseas Oh Lord, Give Me Bazooka Make I Bomb Them Scatter Them From Area The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire My Brother, No Be Small Matter [Bridge – Waje] Wetin You They Think Before Wetin Make You Feel Say Them Love You For Sure Wetin Been Dey Make You Dey Believe Them Before Ohhh.. Because Their Way No Pure Na So Them Go Knock On Your Door They Shine Their Teeth As Dem They Suck On Your Blood I Say This Now As I Been Talk Am Before Na Saviour Wey Dey Pure [Chorus] Oh Lord Save Me From Frenemies Make Nothing Come Dey Join Our Destiny Make Nothing Make Me Deal With Their Fallacies For My House Oh Or Even If Na Overseas Oh Lord, Give Me Bazooka Make I Bomb Them Scatter Them From Area The Fire Wey Go Follow Them Na Holy Ghost Fire My Brother, No Be Small Matter [Outro] It Richy on Da Beat….. King 2…Baba Safe me from Dem Bad Mind. Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |