Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Ruggedman Vs 9ice Phone Conversation / Ruggedman


Play / DL → ( 55190 plays)


Conversation of 9ice with Ruggedman about banging his girlfriend toni payne


Copy Link:


rating: 2 stars/9 ratings





Comments:

~ 14 years ago joshconcepts said:
Wetin dey happen G.
You are not realy serious....re u guys trying to make the public stupid?is this conversation before the ingrate and i am listening by 9ice.
What re u guy up to?

~ 14 years ago enamuotor said:
Fuck (9)-ice
9ice whom i prefer to call (9) - ice is nothing but a local uncivilized ingrate, even if something of such ever happened, i think the most stupid thing he can do is to go public without a thorough re-think. The rumour might be helping him make money now and give him fame but i can i assure u @ the end it will destroy him just like biggy.

~ 14 years ago ehiamani101 said:
rugged man or watin him call him self is a fool.
foolish rugged. them nor fuck pdd gurl. nor be person fuck her. rubish ..fake conversation....

~ 14 years ago asobcom said:
Nonsense
Dem don make money dat una why den dey look for trouble, anyway i go dey expect una fights PHYSICALLY O.

~ 14 years ago freddie001 said:
this is just childish but interesting..
they really should not be doing this..it really sounds like they have made too much money and they just wanna spend it..

~ 14 years ago mknight4real said:
hello
how are u my follow naija. hope all is well

~ 14 years ago tommywah said:
think
why talk am listening if you no get bif for rugged,why u dey cause we fan or u cant handle ur private life YOU ARE A COWARD FOR DIS PHONE CONVERSATION U MAKE.and rugged should be legal about it ,its dent of image.

~ 14 years ago mide_olly said:
RE:enamuotor
man yii way u dey sound like say u dont see rugged b4... u call 9ice a local uncivilized ingrate, you don ever buy rugged album b4... i bliv say na some1 use dat word wey u try write am down.... make i yarn............. 9ice sabi, broken, english, yoruba and igbo.... rugged, english, broken... just think am... u go fear when d shit starts really... chao

~ 14 years ago kamilkayode said:
shit
i no dey hear anytin 4 dis conversation, jst souning as if rats dey play...rubish

~ 14 years ago jones_frido said:
Fridodio.
You all fans of (9ice) na una guy make una warn him dey pass in boundary wella, na Seriki i even pity the beat way them beat am bad wella small boy of that dey......9ice is acting like a small boy. i just pity am now he get the place way him no fit waka reach becos dem go beat am big time....

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp