Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Kolomental (dj Untee refix) / Faze ft. R. Kelly & Missy Elliot


Play / DL → ( 27895 plays)


DonĀ“t call it a perfection but djs goldfingaz on deck, Still 9ja vs Us mixedtape, ballin out of control.
Leave a comment & Rate this refix. Bless up!


Copy Link:


rating: 4 stars/7 ratings





Comments:

~ 15 years ago djsmith247 said:
9ja Dj for life
Nice mix.......u take ur time to do this,well done....u can listen to my

~ 15 years ago tasabu said:
kolo well well
Me I like dis music cos I get one bros wey dey kolo well well if him hear dis music. Keep it.

~ 15 years ago cobaze said:
U again
infact inshort inslin in tall, abeg non mine mai ingles u 2 much, na were u 4 dey get al diz talk afta d real song d remix na bomb xplode mai guy

~ 14 years ago shaoyang said:
nice work
men...this dj did his homework well...

~ 14 years ago phemopaparazzy said:
Unnoticd
Hope it is not like dt 2face/r kelly fake time 2 av sex

~ 14 years ago gracie5 said:
Yea kolosanity na d game
kolo na the most gbedu wey me ma gbadu...on how me dey write down dis impromtu words,i dey kolo jimjim on bed.lol

~ 12 years ago best4mation said:
na real
dis 1 real or...

← Previous  | 

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp