Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Kokoroko / Kefee ft. Timaya


Play / DL → ( 232853 plays)


I am in love with you for real

You came to seal the deal

And then you made an extra move

I dey love the way you change my life
And I dey love the way you put a smile on me

I love the way you hold me
Kokorokoro

Bad belle people want come between me and you


Copy Link:


rating: 4 stars/41 ratings





Comments:

~ 14 years ago morrisony2k said:
kefee
timaya na wa for u, why u go fiture for dis yeye ashawo kefee girl music, imagin i love u kokoroko, she noy fit love her husband kokoroko. she should stop fooling herself, the unconditional love ur husband giv u wetin u take am do? yeye fowl married woman wen dey flirt about. i noy go dey surprise say timiya don dey fuck u too. egberaja omote.

~ 14 years ago ladyjayrita said:
lady
goodluck,baby;i wish u well

~ 14 years ago harryporter2 said:
potter
Well anything wey God give you na your own oooo, Timaya and lady Kefee, i like this track make una carry dey Go abeg!!!!! like it.

~ 14 years ago reelove said:
@morrisony2k
bro u r not helping matters at all. even though wat u said is true about her , i dont think u should have put it onair, wat u r doing is beating about the bush, cos a wise and responsible man ought to ve gone to her and maybe give advice to her and changes might come. as i can see, her husband hasnt paid u to air it, so u r doing d wrong thing i must tell u. God those not approved wat u r doing, u even went ahead accusing timaya, bro just stop there pls for d love of God. a prostitute in d bible repented, so there is nothing impossible 4 God to do. wat if she reconciles with her husband 2morrow, wat will be ur fate. THINKKKKKKKKKKKKKKKKK .

~ 14 years ago raquel4real1 said:
nic
I lik d song

~ 14 years ago Eremwanaruewens said:
keffee
u know i use to love kefee music with she Gift from God, but wht i don?t understand is this story am heareing here about kefee am just heareing this for the frist time is this really true.

~ 14 years ago baturemarcus said:
wounderful
de music is too gud

~ 13 years ago lagosboy said:
Beautiful
I rock to this song all the time.

~ 13 years ago prosper1010 said:
lol
best hits

~ 13 years ago Joaa said:
Lol wonderful
baby dat is gud

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp